Grova is a gospel music discovery platform dedicated to African gospel music. We bring you the best gospel songs from Nigeria, Ghana, Kenya, South Africa, and Tanzania. Whether you're looking for the latest gospel songs mp3 download, gospel worship songs, Nigerian worship songs, or Afrobeat music, Grova connects you to the sound of African praise and worship. Stream live DJ sets, gospel mixtape collections, and download Afrobeat tracks. Browse gospel artists, stream trending tracks, and download your favorite gospel music mp3 — all free, all African.
Listen to the The Album "Catch Me If You Can" https://platoon.lnk.to/CMIYC Lyrics: AG Baby carry body body Bad Boy Deks no dey worry worry Verse1: Open my eyes show me who dey for me Make I no dey pop rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere Verse 2: As you can see I’m just beginning And I trouble nobody So make nobody bother mi As you see me na God dey fight for me Nobody touching me Can’t stop my destiny Wetin I do do do Shey I be your telly your daily news Been a long time man I paid my dues I’m premium now so I pick and choose Ni ita faaji won mo bi mo se je Bad boy deks I no apologize Bet on myself and I’m rolling the dice Kilamity Kilamity o Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere